.

Wednesday 29 July 2015

MEANING OF SOME COMMON SLANG USE IN CHATTING



Nigeria, there are lots of words people write when chatting with their friends on Facebook and other chatting site, this are word we abbreviate and when we translate it the meaning is in PIDGIN ENGLISH, Example of such are ‘LWKMD, WGYL’ e.t.c. So i decide to share with you some of the words and their meaning:


1. LWKM – Laugh wan kill me
2. LWKMD – Laugh wan kill me die
3. MIDG – make i dey go
4. WGYL – we go yarn later
5. IGA – I gbadun am
6. ICS – I can’t shout
7. DJM – Don’t jealous me
8. WBDM – Who born d maga
9. UDC – U de craze
10. NUS – Na u sabi
11. WSU – who send u
12. OSABZ – over sabi
13. ITK – I too know
14. WDH – wetin dey happen
15. NDH – notin dey happen
16. FMJ – free me jo
17. BBP – bad bele people
18. HUD – how u dey
19. WKP – waka pass
20. BBG – baby girl
21. KKL – Kokolette
22. MML – mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT – Na true talk
25. IKU – It koncain u?
26. NDM – no dull me
27. LGT – let’s goo there
28. IFSA – I for slap am
29. IGDO – I go die o
30. YB – Yess boss
31. NLT – No long thing
32. 2GB – 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ – carry waka jorh
34. WBYO – wetin be your own
35. U2D – U 2 do
36. U2DV – U 2 dey vex
37. MKG – maka gini?
38. WSDP – who send dem papa
39. INS – i no send
40. INFS – i no fit shout
41. WWY – who wan yarn
42. NBST – no be small thing
43. NWO – na wah oooooo
44. NMA – no mind am
45. MIHW – make i hear word
46. NBL – no be lie
47. NB? – na beans?
48 wd – wetin dey
49. UNGKM – u no go kill me
50. o2s – omo 2 sexy
51. LMAO- Laugh my ass off
52. BRB- Be right back
53. LOL – Laugh out loud
Hope this information help. Add yours at comment  ……………….
Use Anonymous if u don’t have Gmail account


No comments: